Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 7,009 members, 16,145 topics.

NigeriaLAUGH TILL BELLE PAIN YOU

Agbazilo Platform / Jokes and Memes (6 Views)

    (Go Down)
(1)
PIDGIN VIBES 😂😂😂💔
THINK ABOUT THIS👌

1. Na Person Wey Never See Próblem For this Nigeria, wey Still dey Use Big English to pray.😂😂
2.Person Wey Náked No dey Díp Hand For Pocket😂😂💔
3)Na Determination Make Okada Ovértake Tráiler🙉😂
4. "This one good, this one good", Na E Make Mád man take gather plénty load😂😂🙆
5)" This One Sabi Cook!, This One Sabi Cook!! ", that's how Solomon Take Gather 1000 Womén!😂
6).Na over cónfidence make February no complete.👌
7). "Do you know who I am? Do you know who I am?"..Naso hóld up take dey start.
8. Hand wey stays lóng for pocket, know say nothing dey that pocket.😂😂
9)No matter how lizard do préss-up reach, E no fit get muscle pass crócodile .💪
10). "It do clear pímple, it do clear pímples", that's how bleáching de start.🙆
11). "Feel at home, feel at home" That's how Visitors Enter Kitchen, take 4 méats with Heíneken😂
12) "Escort me, escort me" that's How sláve tráde take start.
13). Shít no get bóne but when you match am, you must Jump😂
14)."Make I chóp this guy money, Make I Chóp this guy móney", Na so áshawo take start 🙆👌
15). You no need spoon and cutlery to Chóp slap.😂💔
16) Jollof Rice wey dey for bottom of pot today, will be on top of cooler tomorrow.😢👌
17) The patient dog ... Nah húngry go kíll am.🙆😂
18) No fóod for lázy man no be for person wey His mama get restaurants.😋😂
20.) He Who Laughs Lást, Na Psychíatrist Hospital, they go Tié Am keep!😂😂
21). I am covered by the blood of JESUS, E no mean say you will not lóck 4 doors before You sléep
22)Cutie😢, As Long As you add me as Your Facebook Friend, Your Parents Will Never Take Their lást Bréath without séeing You Prósper In Life

Cutie, If No One Cares to Make You Smile, Just Know that I do a lot☝; Why Not Just Ádd Me As Your Fríend😥😢


1 2
LAUGH TILL BELLE PAIN YOU0
😂😂
1 2
😂
3 2
Nice one
1 2
🤣🤣🤣🤣😂
1 2
(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.