Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 7,009 members, 16,148 topics.

NigeriaNAIJA PIGIN VIBES

Agbazilo Platform / Jokes and Memes (1 Views)

    (Go Down)
(1)
Jokes / NAIJA PIGIN VIBES by Vincas2025_ng    2 weeks ago
PIDGIN VIBES 馃槀馃槀馃槀馃挃
THINK ABOUT THIS馃憣

1. Na Person Wey Never See Pr贸blem For this Nigeria, wey Still dey Use Big English to pray.馃槀馃槀
2.Person Wey N谩ked No dey D铆p Hand For Pocket馃槀馃槀馃挃
3)Na Determination Make Okada Ov茅rtake Tr谩iler馃檳馃槀
4. "This one good, this one good", Na E Make M谩d man take gather pl茅nty load馃槀馃槀馃檰
5)" This One Sabi Cook!, This One Sabi Cook!! ", that's how Solomon Take Gather 1000 Wom茅n!馃槀
6).Na over c贸nfidence make February no complete.馃憣
7). "Do you know who I am? Do you know who I am?"..Naso h贸ld up take dey start.
8. Hand wey stays l贸ng for pocket, know say nothing dey that pocket.馃槀馃槀
9)No matter how lizard do pr茅ss-up reach, E no fit get muscle pass cr贸codile .馃挭
10). "It do clear p铆mple, it do clear p铆mples", that's how ble谩ching de start.馃檰
11). "Feel at home, feel at home" That's how Visitors Enter Kitchen, take 4 m茅ats with He铆neken馃槀
12) "Escort me, escort me" that's How sl谩ve tr谩de take start.
13). Sh铆t no get b贸ne but when you match am, you must Jump馃槀
14)."Make I ch贸p this guy money, Make I Ch贸p this guy m贸ney", Na so 谩shawo take start 馃檰馃憣
15). You no need spoon and cutlery to Ch贸p slap.馃槀馃挃
16) Jollof Rice wey dey for bottom of pot today, will be on top of cooler tomorrow.馃槩馃憣
17) The patient dog ... Nah h煤ngry go k铆ll am.馃檰馃槀
18) No f贸od for l谩zy man no be for person wey His mama get restaurants.馃構馃槀
20.) He Who Laughs L谩st, Na Psych铆atrist Hospital, they go Ti茅 Am keep!馃槀馃槀
21). I am covered by the blood of JESUS, E no mean say you will not l贸ck 4 doors before You sl茅ep
22)Cutie馃槩, As Long As you add me as Your Facebook Friend, Your Parents Will Never Take Their l谩st Br茅ath without s茅eing You Pr贸sper In Life


7 2
:=)

(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.