Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 7,023 members, 16,265 topics.

NigeriaJokes To Die For

Agbazilo Platform / General (2 Views)

    (Go Down)
(1)
General / Jokes To Die For by Anonymous_ng    1 months ago
*Me as a hypeman*

“Unigwe Chiboy invites Me to his birthday party at his house”

Me: (at the top of my voice) Small pikin of yesterday don finally turn big man.

Pikin wey start from small Dey tiff e mama money for purse, e grow up e no stop, e still Dey tiff am.

God Dey create God Dey create, no be only Nyash and breast oo, check my guy hairline.

(At the utmost top of my voice)

Happy birthday Unigwe Chiboy, prosper if can, live long if you wish, but one thing is for sure, you’ll never escape what’s coming for you.

“At the end of the party”

Me: my boss, I’ll be taking my leave now, what about my balance?

Unigwe Chiboy: you kon hype me Abi you kon curse me?

Me: I don’t know what you’re talking about but I hope this question won’t affect my balance?

Jokes To Die For0
General / Re: Jokes To Die For by Ifeco_ng    1 months ago
Omo

(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.