Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 6,911 members, 15,682 topics.

NigeriaPayment Time Don Reach 👀😌😌

Agbazilo Platform / General (31 Views)

    (Go Down)
(1)
Payment time don reach.. everybody actuva as fu*k 😂😂.. website wey dey stranded yesterday..
5 4
Payment time don reach 👀😌😌0
Wetin u dey talk 👀👀 be like say we go beg admin to do voice note because of u
3 4
Time never reach na e still remain 2 hrs.

7 4
Emmzy200k:
Wetin u dey talk 👀👀 be like say we go beg admin to do voice note because of u
😂😂😭😂
3 2
Tomisin:
Time never reach na e still remain 2 hrs.
time no dey for am 🤣🤣baba never finish tasks
3 2
Ohhh!! I don understand wetin you dey talk 😂😂
It's now some people decide to be serious with weekly score 😂😂
Throughout the week, them no come online oo 😂😂😂
7 3
Emmzy200k:
time no dey for am 🤣🤣baba never finish tasks


Shebi na him dey celebrate 1k points in less than 24hrs 😂😂
5 4
Tomisin:


Shebi na him dey celebrate 1k points in less than 24hrs 😂😂
this guy na Cruse money go be #500 🤣🤣🤣
3 2
Emmzy200k:
this guy na Cruse money go be #500 🤣🤣🤣

Him don get 1k + score him go collect more than 500
5 4
Tomisin:

Him don get 1k + score him go collect more than 500
e don reach 4hrs
1 2
Emmzy200k:
e don reach 4hrs


Ahhh!!
Anonymous, you never reach 4hrs oo
5 4
Tomisin:


Ahhh!!
Anonymous, you never reach 4hrs oo
lol 🤣🤣🤣 Omo good bye for now I will be back 8:00 I clock for pay out
5 4
Emmzy200k:
lol 🤣🤣🤣 Omo good bye for now I will be back 8:00 I clock for pay out


Me sef go soon go. I wan put small change ontop my 2k 😂😂
3 2
Tomisin:


Ahhh!!
Anonymous, you never reach 4hrs oo
ajeh guy... na why i come online sef...
3
Anonymous:
ajeh guy... na why i come online sef...

You still fit meet up shaa. Just stay online
5 4
Tomisin:

You still fit meet up shaa. Just stay online
yh.. just 23 more mins for me
1
(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.