Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 6,938 members, 15,748 topics.

NigeriaHala Madrid πŸ˜‚

Agbazilo Platform / Events (12 Views)

    (Go Down)
(1)
What's sup everyone any Madrid fan in the huz☺️☺️
5 6
Arsenal shock their fans sef πŸ˜‚πŸ˜‚
7 4
Allah no remember them today πŸ˜ŠπŸ˜‚
Thier eye don redd
7 8
πŸ˜‚πŸ˜‚πŸ˜‚
1 2
Yinkaola098:
Allah no remember them today πŸ˜ŠπŸ˜‚
Thier eye don redd
lol 🀣🀣
3 4
Tomisin:
Arsenal shock their fans sef πŸ˜‚πŸ˜‚
Omo I no believe am
3 4
Emmzy200k:
Omo I no believe am
abi na
5 4
Emmzy200k:
Omo I no believe am


Me sef. But some people dey talk say Madrid fit do come back πŸ˜‚πŸ˜‚
If Madrid do comeback for Bernabeu and later qualify for Semi final, just know say Arsenal own don spoil πŸ˜‚πŸ˜‚
3 2
Tomisin:


Me sef. But some people dey talk say Madrid fit do come back πŸ˜‚πŸ˜‚
If Madrid do comeback for Bernabeu and later qualify for Semi final, just know say Arsenal own don spoil πŸ˜‚πŸ˜‚
Omo ehn if Dem tell me say arsenal go win the match problem go dey 🀣🀣🀣
3 4
Yinkaola098:
abi na
yes na
3 4
Emmzy200k:
Omo ehn if Dem tell me say arsenal go win the match problem go dey 🀣🀣🀣


Me sef no believe πŸ˜‚πŸ˜‚
I shock πŸ˜‚πŸ˜‚
5 4
πŸ‘
1 2
Nice.

(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.