Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 6,754 members, 12,472 topics.

NigeriaATTENTION; THIS POST IS IN PIDGIN ENGLISH!!! Yesterday, I Bounce Enter Supermarket. For My Main Mind, I No Suppose Spend Pass 25k-30k. Naso I Start To Pick Wetin Dey My List, I

Agbazilo Platform / Jokes and Memes (3 Views)

    (Go Down)
(1)
ATTENTION; THIS POST IS IN PIDGIN ENGLISH!!!

Yesterday, I bounce enter supermarket. For my main mind, I no suppose spend pass 25k-30k.
Naso I start to pick wetin dey my list, I even scan all the products make I no embarrass myself for cashier counter 🫡
Fiam, I begin waka confidently say these 10-25 items go dey alright within my budget, I no no say I dey dream...
Cashier begin to dey scan all my stuff, pam ,pam pam , something tell me say make I ask ...
Naso I ask, abeg wetin be the total ?
She said 55k ...I said eh? 50 what?
Wetin you add for my cart? Naso I ask cashier oo, she roll eyes at me like say' wetin this woman dey talk.
I froze, I no fit speak, abi I speak words but, e no come outta my mouth! 🥹
Iye oooo, my heart skipped.
So,if I wan do emergency shopping I go dey spend 53k?
I bone face, brought out my two ATM cards make them split the money, 25k and 28k

God punish bad governance!!!🥺

#omodollars
2 1
You no dey watch news 😂😂😂😂😂

(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.