Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New/ Payouts

Stats: 6,785 members, 12,795 topics.

NigeriaThe Admin Go See Surprise!😄

Agbazilo Platform / General (13 Views)

    (Go Down)
(1)
Wahala
Wahala
Wahala....
2 2
No be play oo, e go catch am unaware..
2 1
Dudeblack:
No be play oo, e go catch am unaware..
wetin b dat 🤔
3 2
Odgdera:
wetin b dat 🤔

Everything.....you no see how active people are abi na usual thing wey I no know?
6 2
Dudeblack:

Everything.....you no see how active people are abi na usual thing wey I no know?
na normals na 😅
Abi u na JJC
2 2
Odgdera:
na normals na 😅
Abi u na JJC
lol 🤣🤣🤣🤣 why u dey tell am say e be JJC😂😂😂
2 1
Emmzy200k:
lol 🤣🤣🤣🤣 why u dey tell am say e be JJC😂😂😂
d bobo no sabi levels 4 Agbazilo
1 1
(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2025 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.