Welcome Guest: Register on Agbazilo / LOGIN! / Leaderboard / Refer and Earn / Recent / New
Stats:
230 members, 1364 topics. Date: Wednesday-05-February-2025 11:01 AM

225 users and 360 visitors this Month

NigeriaHow Many Sins You Don Commit Already For This 2025 - General - Agbazilo

Agbazilo Forum / General / How Many Sins You Don Commit Already For This 2025 (10 Views)
    (Go Down)
(1)

My pple, PidginParrot don showcase oh. Make we join body reason small mathais together.
Una know say to make new year resolution na normal thing when year don dey see finidi. All those "papa God, I nor go do like this next year" wey we like to dey yarn, but to keep am na different Tori.
Gaskiya, even me wey dey yarn don promise The Most High many things-fall-apart, but omorr, before u knowth it, son-of-man don backslide like tipper wey dey climb hill wey im brake con fail.
Nna, I don talk too much jare. As the topic dey touch light, how many sins you don commit this year already.
Make e nor be like say me wey dey write na Saint Obi. omorr!!, I still dey bazantine like this oh. Make papa God forgive humble sin biko.
Make una contribute una own.
2 Likes 1 Share
😂😂 I wan try dey righteous dis year o
Blessed:
😂😂 I wan try dey righteous dis year o

Abobi, na by the grace of God oh. If I count all the promise wey I don make wey I nor keep, I dey shy nor be small.
:(
(1)

Oops! Must be Logged in to REPLY

LOGIN or Create an Account
(Go Up)

Agbazilo © 2023 All rights reserved.

Rules and Regulations, Privacy Policy, Terms and Conditions Email At: Send Email Disclaimer: Every Agbazilo member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Agbazilo.